Gratitude

by Asake

From the album: M$NEY

Track 3 of 13 on M$NEY (2026).

Duration: 2:49

M$NEY cover art

Lyrics for Gratitude

I no fit lie you wetin my eye don see, o pọ gan-an o (mm-mm) So many good wey man don do, but na bad dem go talk (mm-mm) Even Jesus Christ, the Lord, dem nail am for cross (mm-mm) You no fit please anybody, ọmọ, o mọ p'ẹnu l'ẹbọ o (It's not personal, rara o) Personal rara o, rara o No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ araye kala o, ti o ba s'owo wọn ma japa o Don't take it personal (uhn), owo epo l'ọn ba'ni la (Hm-mm-mm-mm) Mo ṣ'ori re meje-meje (mm-mm-mm) Ori mi ko ma kọ blessing (mm-mm-mm) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude, shinning Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude (shinning) It's not personal, rara o (rara o) Personal rara o, rara o No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ araye kala o (kala ah), ti o ba s'owo wọn ma japa o Don't take it personal, owo epo l'ọn ba'ni la (Hm-mm-mm-mm) Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude, shinning Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude (shinning)

Listen On

More from M$NEY

  1. Intro
  2. WORSHIP
  3. Gratitude
  4. Rora
  5. Amen
  6. Wa
  7. MCBH
  8. WHY LOVE
  9. Forgiveness
  10. Oba
  11. BADMAN GANGSTA
  12. Asambe
  13. Skilful