Gimme Dat (feat. Wizkid)

by Ayra Starr

From the album: Starrgirl

Track 3 of 16 on Starrgirl (2026).

Duration: 3:45

Starrgirl cover art

Lyrics for Gimme Dat (feat. Wizkid)

(Gimme that, ay-ay) Gimme that love, gimme peace of mind No ṣere, cure me with your waist line I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof) Baby, na one-man race we dey run, so make you no go waste time Oh no, no pressure Make you gimme that love If you gimme, me, I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimmе that love If you gimme, me, I no go lеt go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o Make you no disappoint o Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o Make you no disappoint o Me, I got you for mind o (mind-mind o) God-damn Arabirin, God-damn E get the way your body make me feel excited Loving you dey put me on a different mindset Girl, na only you dey make me stick to one girl God-damn Ẹlẹyinju ẹgẹ, God-damn Picture-perfect, no dey mind dem Keep it private, fọkan balẹ If you need me, baby, I'll be right there One more time for my lady o (for my lady o) Pump action, you dey gbe mi o (gbe mi o) Do me many things ti o le ye mi o (ye mi o) I'm ready if you're ready too Gimme that love (gimme that love) If you gimme, me, I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimme that love If you gimme, me I no go let go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o (mind, mind o) So many people wan lick my stew So baby, chill, make I survey your tools And if I handle your two by two You fit to scream, you go lose your cool So many reasons are written in the stars Oh my God, you are the reason I do what I do So baby, make you give me your love Make you gimme that love If you gimme, me, I no go let go (I no go let go) Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimme that love (gimme that love) If you gimme, me, I no go let go (I no go let go) Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I got you for mind o (mind-mind o) vybeO (vybeO) Ge-ge, ge-ge, ge-ge Ge-ge, ge-ge, ge-ge, ge-ge (No worry)

Listen On

More from Starrgirl

  1. Dangerous
  2. Amazing (feat. Kwn)
  3. Gimme Dat (feat. Wizkid)
  4. Pressure (feat. Leon Thomas)
  5. Tornado
  6. Midnight in New York
  7. Hot Body
  8. Ms. Paper (feat. Theodora)
  9. Dance
  10. Where Do We Go
  11. Who's Dat Girl (feat. Rema)
  12. Misunderstood
  13. Letter To God
  14. Heaven Baby (feat. ZAYN)
  15. Treasure
  16. Hot Body (feat. Danny Ocean) - Remix